Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
cnd Jesus know say
Na me and am
I dey one side dey pray
I dey work
E go sure
So anybody wey dey hate on me
Come dance cwilo Longomba
Enemies dem go tire
Holy Ghost fire
Burn them scatter
So many people dem go put mouth for wetin no concern them
The blessings I dey pray for
Double Double E go enter
The minute wey e enter
We gats ball out
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
cnd Jesus know say
Comments